Time dey run

E don tey wey I don dey try do plenty plenty things. I go get sometin for mind I go just talk say e go beta make I shift am to tomoro. Tomoro go come, I go talk say next tomoro. Bifor I know wetin dey happen, time don run, plenty years don pass, I …

Time dey run Read More »